“Are Sure This Is Segun Ogungbe, This one no fit make Omowunmi Ajiboye Come Boy”–Netizen Tells Segun Ogungbe As He Change His Dress (Video)

6 months ago 33
ARTICLE AD

Segun Ogungbe has continued to trend for the kind of hairstyles and outfits he shared on social media this day.

Many revealed that Segun Ogungbe is trying to entice his former wife Omowunmi Ajiboye who was said to be in a secret relationship with MC Oluomo.

Though it might be that Segun’s New hairstyle and mode of dressing were just for a move but it was generated into something else online.

Get Instantly Update By:  Joining Our Whatapps and Telegram Channel 
Gossipinfo AdvertAre You Having Any Health Issue? Mukadam Herbals Provide Instant Solution

Fans revealed that since MC Oluomo collected his wife

See social media reaction below;

Hef_hem4 wrote: Make we just reach heaven, make Allah just talk say him no send us to fast😂😂.

M25_25 wrote: Dem collect egbon wife egbon come chop IRS Omo I dey happy for am payback sweet 😂

Adewaley_chase wrote: How them dey take chop this Islamic Religious Study wey una dey call IRS self 😢😂

Badboisimple_xxl wrote: When person time come my brother, you go zoom him picture tired!! ❤👏

Gaskia_youngwayne wrote: Dem use money collect his wife😂una say make he no go harder 😂😂😂😂Dey play ,  hello dear segun ogungbe,  go harderrrrrrrrr,😂

Orefejobabawale wrote: Ewo ninu yin lo ba mr Ogungbe aka Asake of Abeokuta shey pick up la America 🇺🇸 ? 😂 This bros don later jam better client 😂

Harjiiballer wrote: 😂😂since them alaye don collect Egbon wife , he don decide to enter street back …😂 chop any woman wey come him way , chop him life and forget responsibility

Montana_da_rocha wrote: Unah dey expect am to die like other actors Abi? Bro Hussle ooh and take good care of yourself.

Watch the video below;1

Read Entire Article